Library · pcm

Psalms 134

134:1 All of una wey bi God savant and doz wey dey serve for God temple for nite, make una praiz God. 134:2 Make una raiz una hand for di temple kon praiz God! 134:3 Make God wey kreate heaven and eart bless una from Zion!