Library · pcm

Psalms 117

117:1 Make all di nashons praiz God. Make all di pipol for di eart praiz am. 117:2 Bikos E love us with di love wey nor dey fail and God goodness dey last forever. So make una praiz God!